Lyrics

Astray lyrics Balloranking

Astray

Song by Balloranking

Ayy-ayy, eh
Her prayer dey dey for where she no dey
Mio de mo bi ma shee shee
Yeah

Day to day, she just dey pray
“Make I no go astray”
Emi o de mo bi ma shee shee
(Her pray dey dey for where she no dey)
Me just dey do am only my way (my way)
Everytime I dey tell her say “I dey okay” (dey okay oh)
Me, wey mi eye don see gobe, uh, uh-yeah

Mm, I’m just on the journey
Ma y’owo l’oro mi, I no wan go astray, ayy (uh-uh, uh, uh)
You sabi everything before me
Capital G-O-D, put all my pains away, ay-ay-ay

Ah, Jah lead me to places I have never been
I dey make mistake, I be human being
Shomi from where I shouldn’t be
Anytime tinba wo oke, na your eye I dey see
Baba, you know where I’m going, you know where I’m coming from
I remember we never had it all
But, her prayer dey dey for where she no dey
Eniba l’omo, ao m’eni t’okan

Day to day, she just dey pray (she just dey pray)
“Make I no go astray” (make I no go)
Emi o de mo bi ma shee shee (emi o de mo bi ma shee shee)
Me just dey do am only my way (my way)
Everytime I dey tell her say “I dey okay” (say “I dey okay” oh)
Me, wey mi eye don see gobe (mio le dey for where she no dey)

READ ALSO :  kuoshwa kwa damu lyrics

Mm, I’m just on the journey
Ma y’owo l’oro mi, I no wan go astray, ayy (I no wan go, uh-uh-uh)
(Say, her prayer dey dey for where she no dey)
You sabi everything before me
Capital G-O-D, put all my pains away, ay-ay-ay
(Put all my pains away, ahh)

Pray, make I no go astray
Emi o de mo bi ma shee shee
Do am only my way (do am only my way)
Tell her say “I dey okay” oh (I tell her say “I dey okay”)
Eye don see gobe
(Say, her prayer dey dey for where she no dey)

Leave a Reply

Back to top button