Lyrics

stability lyrics

Ayra starr

E le oh
Dey greet everybody for here oh
Padi jo sé sé pele oh
Mo ti so fun won tele oh

Belle oh
Deliver like I get belle oh
Them say I Dey go cele oh
Them say I Dey go cele oh

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweet passi, amala ketu

Shinji kagawa
Jesu kristi loba wa
Gat dem falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo

oni reason
oni reason
why dem dey call me oloyin

while you beefing
i’m still leading
kill anything i no fit miss

you no go fit in my shoes
high fashion Jimmy Choos
wanna sip some gin and juice
tomorrow, will be okay

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweet passi, amala ketu

Shinji kagawa
Jesu kristi loba wa
Gat dem falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo

READ ALSO :  Daddy Wey Dey Pamper Lyrics

Leave a Reply

Back to top button