Lyrics

Amina lyrics

Amina lyrics

Song by Ayra Starr, Mavins, and Rema

Vibez
Mavin

Tell me if you are available
Me I wan link you girlie oh
Me I no fit dey sololo
Make we run our thing on a low
Amina-oh ah Amina
Say na you wey dey ginger me now
Amina-oh ah Amina
Say na you wey dey ginger me now ah

Tell me if you are available
Me I wan link you girlie oh
Me I no fit dey sololo (solo)
Make we run our thing on a low
Amina-oh ah Amina (na)
Say na you wey dey ginger me now (na)
Amina-oh ah Amina (mina)
Say na you wey dey ginger me now ah

Hmm, big bag, big vibes, big cheques I kon wear knickers
I wear my Jimmy Choo, drink booze with my goons and sip on liquor
Pull up in a rover
So fine dem go shout Jehovah (hey)
Mm, the money I dey chase ah-ah (hey)

Ewiriwiriweriye
Hey ewiriwiriweriye
Fine girl asempete
Come baby girl malo nogede
Spekele spekele

Why you dey from I go knack you ogede
You go feel my thing inside your belle

Tell me if you are available
Me I wan link you girlie oh
Me I no fit dey sololo (solo)
Make we run our thing on a low
Amina-oh ah Amina (na)
Say na you wey dey ginger me now (now)
Amina-oh ah Amina
Say na you wey dey ginger me now ah

Killy me, killy me
Girl you fi killy me, killy me with body
Ki killy ki killy
Ki killy ki killy hmm egbami
Accident e, accident e when you jam me
I sabi vulcanizer wey go pump your tyre na me (Bayanni)

READ ALSO :  I Feel Nice lyrics by Kuami Eugene

Ekelebe don burst o
Kuku kill me kuku kill me o
E be you I wan chop o
They wan see me
Them no fit reach o
Wait na wait na
E be you I dey chase na chase na
Girlie make I hold your waist line

Girlie be my aka cheap
Come make I chop you like Ofe nsala
Your body na raise to power ten
Come make I give you the shower
When I pull up in the club with me guys
So you know say we fresh like bow wow
O girl you dey make me dey mental
Shebi I dey make you dey mara

Tell me if you are available
Me I wan link you girlie oh
Me I no fit dey sololo (solo)
Make we run our thing on the low
Amina-oh ah Amina (na)
Say na you wey dey ginger me now (now)
Amina ah Amina (mina)
Say na you wey dey ginger me now ah

Here we go, yeah

This one goes out to the special ladies
You’re beautiful
You’re nicely made
And that’s facts

Leave a Reply

Back to top button